Оригинален текст
Intro:
Na my salary I take buy this three range o (Ehn If I Hear)
It's your boyfriend Bangin. Gee Gee Gee Gee Gee Family
(Drumphase on the Beat)
Verse One:
Oniru on point, you still dey form (SU)
Two range (Car) and you say you no dey wire
She love clubing but she no dey do P
My girlfriend no dey double date
Even me as I dey here I no dey fornicate
You say you dey collect him money and him no dey F** U
You say you dey go twenty rounds and you no dey taya
You always on system and you no dey do gee
Chorus:
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
Verse Two:
I like this guy not because of his money o
I sleep him house I swear him no touch me
Response: Shey you na cartoon wey him go dey watch you
I swear na you I go marry till the ending
Na you I go follow even if you no get chichi
After many abortion, you still dey form virgin
You say you no like me, but you still dey ping me
You say you no send me, but you still dey ring me
You no be club girl, but you sabi all the djs
Chorus:
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
Talk: Ok Ok you know, Everybody want to dey form tush this days, you know
Make I come do my own
Verse:
Na dr dre produced my (song) wole wole
Na only terry g dey form tile tile
Barrister featured Micheal Jackson
Beyonce was born in Nigeria
Uncle segge wan dey form sexy
Aki na pawpaw junior brother to messi
Nepa no dey take light for my area
Something something 2face idibia
Chorus:
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
I know say you be prodigal son
Humm Prodigal son
Outro:
Omo na highness I take sing am o